Lyrics: Oya come make we go

https://www.youtube.com/embed/2GJFfcP_DEo [Hook/2face] Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go like to go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But […]